Thursday, July 03, 2014

Tonto Dike ~ Sugar Rush [Lyrics Included] #Pokolee


Hey Scoopers, I hope you lot are still jamming Tonto Dike's Sugar rush? A friend of mine actually heard the song playing on the streets of Birmingham at the weekend! I already stated that the tune is catchy so I know we'll keeping playing it for years to come! Go #Poko!

Lyrics


Intro
Dbanj:
Nanananana eh
Oh….
Pokolee
Deeveelee
Ehn ehn ehn
Straight from the lee temple
Eh…. eh

CHORUS:
No be say you tush tush
No be say you posh posh
But the kind of love you dey give me
Dey do me like Sugar rush rush
Oya baby pause
Sofri sofri no dey rush
I wanna feeling your every touch e eh
Feeling your every touch
Cos you are my sweet bobo correct
Anything wey you do na correct
I be your sweet pawpaw correct
I go dey give am to you correct
Cos you are my sweet bobo correct
Anything wey you do na correct
I be your sweet pawpaw correct
I go dey give am to you correct
Going like this like a that
Going like this like a that
We be going like this like a that
Going like this like a that eh

VERSE 1
Oya lele
You are my baby boo lele
If dem no like us skele
I go still follow you lelelele ja
Oya lele
You are my baby boo lele
If dem no like us skele
I go still follow you lelelele ja

BRIDGE
Oh boy you sweet pass honey
Come help me spend my money
Oh make you no do like Johnny
So baby no play me cunny
Cos you dey make me dey dance
Kerewa kerewawa kerewa
And my heart dey jump
Kerewa kerewawa kerewa
Baby boy I’m attached to you

CHORUS
No be say you tush tush
No be say you posh posh
But the kind of love you dey give me
Dey do me like Sugar rush rush
Oya baby pause
Sofri sofri no dey rush
I wanna feeling your every touch e eh
Feeling your every touch
Cos you are my sweet bobo correct
Anything wey you do na correct
I be your sweet pawpaw correct
I go dey give am to you correct
Cos you are my sweet bobo correct
Anything wey you do na correct
I be your sweet pawpaw correct
I go dey give am to you correct
Going like this like a that
Going like this like a that
We be going like this like a that
Going like this like a that eh

VERSE 2
On a good day
Na you I dey gbadun
On a good day
The way you dey give me
On a good day
Don’t stop give it to me today
Give me your love always
Cos you know how our love is
Original other boys no reach
I no care if you no rich
I go love you and you know it

BRIDGE
Oh boy you sweet pass honey
Come help me spend my money
Oh make you no do like Johnny
So baby no play me cunny
Cos you dey make me dey dance
Kerewa kerewawa kerewa
And my heart dey jump
Kerewa kerewawa kerewa
Baby boy I’m attached to you
CHORUS
No be say you tush tush
No be say you posh posh
But the kind of love you dey give me
Dey do me like Sugar rush rush
Oya baby pause
Sofri sofri no dey rush
I wanna feeling your every touch e eh
Feeling your every touch
Cos you are my sweet bobo correct
Anything wey you do na correct
I be your sweet pawpaw correct
I go dey give am to you correct
Cos you are my sweet bobo correct
Anything wey you do na correct
I be your sweet pawpaw correct
I go dey give am to you correct
Going like this like a that
Going like this like a that
We be going like this like a that
Going like this like a that eh

Tonto Dike

1 comment:

Disclaimer: Opinions expressed in comments are those of the comment writers alone - They do not reflect or represent the views of Versatile Scoop!